
DJ Neptune – Gaza ft Patoranking Mp3 audio & Mp4 Video Free Download
Download Free DJ Neptune – Gaza ft Patoranking ” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On skuboplay
DJ Neptune comes through with another new song titled Gaza with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.
Stream And Download DJ Neptune – Gaza ft Patoranking Mp3 Below:
DJ Neptune – Gaza ft Patoranking Full Lyrics
Yaa
Greatness
Wi-Wi-Wi-Willis giddem
Yaa
Giddem
DJ Neptune
Hit me
Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na him be the man
Who dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report
Follow me to Gaza (gaza)
Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
Follow me to Gaza (gaza)
Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
Oya wey the Ganja? (Ganja)
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
Push up on a lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter
Udeme na my best friend pankololo
I just wan siddon dey shack kololo
No time to dey waste time jastololo
Gbedu wey dey burst brain Neptune jogodo
Huh, madness dey for the dance floor
Sweet girl wey dey whine say she want more
COVID no dey fear native doctor
Somebody go tell Kate Henshaw e choke
My manchi e restrict my airflow I panji
You give me 20 na still shandi
Nkechi dey whine am till 2:30
Fire, take am go higher
Plenty chikala want my bulala
Send me your aza, block me for plaza
If you want am follow me go Gaza (Let’s go)
Follow me to Gaza (gaza)
Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
Follow me to Gaza (gaza)
Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
Oya wey the Ganja? (Ganja)
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
Push up on a lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter
Every time I come around
Girl dem a show me love
Anytime I boogie down
The girl dem wan set it off
Who get money na hin be the man
Wey dey make the people discuss
Onyeoma jagaban
Yes! make you report
Follow me to Gaza (gaza)
Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
Follow me to Gaza (gaza)
Gaza (gaza), Gaza (gaza), Gaza
Oya wey the Ganja? (Ganja)
Ganja (ganja), ganja (ganja), ganja
Push up on a lighter (lighter)
Lighter (lighter), lighter (lighter), lighter
DJ Neptune
World best
Milla Mix
Wi-Wi-Wi-Willis giddem
Greatness republic
You already know
Neptune Records
Sounds of Neptune
Got what you want; Do Check back at skuboplay For latest new updates anytime, subscribe to our YOUTUBE CHANNEL and join us @ WHATSAPP for more updates Mp3 Songs Download also available For your Android & Apple (IPhone) Is Supported.
[NOTE] DON’T MISS THURSDAY’S AND FRIDAY’S UPDATES.
DJ Neptune – Gaza ft Patoranking Free Download
DJ Neptune – Gaza ft Patoranking Mp3 Download
DJ Neptune Songs
Gaza TikTok Remix
What Do You think of this music please drop in the comment box below
Leave a Reply