Magixx – All Over

Magixx – All Over Mp3 audio & Mp4 Video Free Download

Download Magixx – All Over ” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps + [Instrumental] Music On skuboplay

Magixx comes through with another new song titled  All Over with it Mp4 and lyrics and it is right here available for free and fast Mp3 download.

Stream And Download Magixx – All Over Mp3 Below

DOWNLOAD MP3

Magixx – All Over Official Music Video Download

Magixx – All Over Lyrics

I go dey, if na ten years e go take
Sey only you fit light my fire
Kele won’t you be mine
Where you Dey, Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma you too fine
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
Your too sure enter for me
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh
Me never see this kind of love
You make want Dey faraya
Sey you go cause Casala
My girly no be ashana
Me I be the one for you see
I give You lui bag and Gucci
The way biggie down is stopping
Omo it’s stoopid
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it’s all on me
Your too sure enter for me
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*